Nick O.Tv

Nick O.Tv Follow me for more funny vibes,am here always to make your day.

05/11/2025

somebody should help me reach out to my presidoo, someone want play me. Vdm

05/11/2025

I unfollow who no follow me asap

05/11/2025

all this follow for follow stuff no really dey move me, once I follow you and you no follow me back, hmm

05/11/2025

wait ooo I say make i ask, all this money way una dey get if I get am too chee I go die, na waoo. like money, hmm

05/11/2025

wait ooo I say make i ask, all this money way una dey get if I get am too chee I go die, na waoo. like money

22/06/2025

You guys should look for this boy

21/06/2025

Sometimes ago life used to be like this but not longer this around. πŸ˜” everyone with big problems on their headπŸ˜‡πŸ˜‡πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­
Let no forget that is still weekend , let just try to be happy

How come?
15/06/2025

How come?

Abeg make I get ready for tomorrow's work.  This week will always be a great week
15/06/2025

Abeg make I get ready for tomorrow's work. This week will always be a great week

Happy fathers day  to all daddy's in the house
15/06/2025

Happy fathers day to all daddy's in the house

I heard that they are now buying or invoking the demon called (labubu) with money
14/06/2025

I heard that they are now buying or invoking the demon called (labubu) with money

Is weekend ooo, I say make I enter market but guess wetin my eyes see. 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣 I no fit laugh. 😭😭😭😭
14/06/2025

Is weekend ooo, I say make I enter market but guess wetin my eyes see. 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣 I no fit laugh. 😭😭😭😭

Address

No 16 Omuarire Street Unity Estate
Ogun

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Nick O.Tv posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share